Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 22:19

Den Jisos tak bread, afta e tank God, e divide am kon gi-am to dem sey, "Na my bodi bi dis, wey God don giv una. Mak una dey always du dis tin to tak rimemba mi."

Open Bible reader