Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 18:22

Wen Jisos hear wetin di man tok, e kon tel am, "E stil get won tin wey yu neva du, mak yu sel evritin wey yu get, giv di moni to poor pipol, den yu go get rishis for hevun. Afta dat, mak yu kom folo mi."

Open Bible reader