Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 12:5

"Bot mak I tel una hu una must fear: Mak una fear di Pesin wey get pawa to trow una insaid hell fire afta E don kil una. Yes, I tel una tru wod, na-im una must fear!

Open Bible reader