Nigerian Pidgin Bible
Luke 12:48
"Bot di savant wey nor no wetin en oga wont and e du tins wey go mak dem beat am, dem go beat am smol. Pesin wey God giv plenti tins to, E go ask plenti tins from am and di won wey God giv plenti, E go ask doubol from dem."
Open Bible reader