Nigerian Pidgin Bible
Luke 11:32
For Jogment Day, na so tu Nineve pipol go bear witnes against pipol wey dey dis wold naw, bikos dem turn from sin kom mit God, wen Jona prish giv dem. Bot naw, pesin wey big pas Jona dey here."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
For Jogment Day, na so tu Nineve pipol go bear witnes against pipol wey dey dis wold naw, bikos dem turn from sin kom mit God, wen Jona prish giv dem. Bot naw, pesin wey big pas Jona dey here."
Open Bible reader