Nigerian Pidgin Bible
Luke 11:31
For Jogment Day, Sheba Queen go bear witnes against pipol wey dey dis wold naw and God go kondem dem, bikos di queen travol from far place kom hear di wise tins wey Solomon tish. Bot naw, pesin wey big pas Solomon dey here!
Open Bible reader