Nigerian Pidgin Bible
Luke 10:35
"Di next day, di Samaria man giv di hotel manaja tu silva koins kon tel am, 'Mak yu kare for dis man, wen I kom bak, I go pay yu eni extra moni wey yu spend.'"
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"Di next day, di Samaria man giv di hotel manaja tu silva koins kon tel am, 'Mak yu kare for dis man, wen I kom bak, I go pay yu eni extra moni wey yu spend.'"
Open Bible reader