Nigerian Pidgin Bible
Luke 10:30
Jisos tel am dis stori, "Won man dey travol from Jerusalem go Jeriko and tif kon atak am for road, dem naked am, beat am til e nearli die, den kon waka liv am.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Jisos tel am dis stori, "Won man dey travol from Jerusalem go Jeriko and tif kon atak am for road, dem naked am, beat am til e nearli die, den kon waka liv am.
Open Bible reader