Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 10:21

For dat taim, di Holi Spirit kon mak Jisos dey hapi, so e kon sey, "I praiz Yu, Papa wey bi Oga for hevun and eart, bikos Yu don hide dis tins from pipol wey get sense and wise, bot Yu show dem to yor shildren. Yes, Papa, na so Yu wont mak e bi.

Open Bible reader