Nigerian Pidgin Bible
Jude 1:23
Mak una help odas mak dem nor enta hell fire, so dat una go fit save dem and as una dey help odas, mak una dey fear God kon hate di tins wey go mak una sin.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Mak una help odas mak dem nor enta hell fire, so dat una go fit save dem and as una dey help odas, mak una dey fear God kon hate di tins wey go mak una sin.
Open Bible reader