Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jude 1:18

Dem sey, "For di taim wen dis wold won end, som pipol go dey laff una and di tins wey God hate wey dey hungri dem to du, naim go dey push dem."

Open Bible reader