Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 9:16

Som Farisi pipol kon sey, "Nor bi God send dis man, bikos e nor sopoz to du eni wok for Sabat Day." Bot odas sey, "Haw pesin wey dey komit sin go fit du dis kaind mirakol?" Dis argument kon mak di pipol divide.

Open Bible reader