Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 9:11

E kon ansa dem, "Na di man wey dem dey kol Jisos tak san-san wey e spit put rub my eye. Den e tel mi sey, 'Mak yu go Siloam go wosh yor face.' Afta I go wosh my face for di pond, I kon bigin si."'

Open Bible reader