Nigerian Pidgin Bible
John 8:54
Jisos ansa, "If I dey praiz mysef, my praiz na yeye won. Di pesin wey dey praiz mi na my Papa, wey una dey sey, 'Na-im bi awa God.'
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Jisos ansa, "If I dey praiz mysef, my praiz na yeye won. Di pesin wey dey praiz mi na my Papa, wey una dey sey, 'Na-im bi awa God.'
Open Bible reader