Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 8:44

"Na devol bi una papa and na di tin wey una papa wont, naim una dey du. E dey kil pipol from di biginin and e nor dey sopot wetin gud, as e nor get eni gud tin insaid am. Enitaim e dey tok, na di lai wey dey insaid am, na-im e dey tok, e bi lai-lai pesin, bikos naim bi lai-lai papa.

Open Bible reader