Nigerian Pidgin Bible
John 8:41
"Una dey du di tins wey una papa du." Dem kon tel Jisos, "Awa papa nor born us for outsaid marage. Na God ensef bi di papa wey wi get."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"Una dey du di tins wey una papa du." Dem kon tel Jisos, "Awa papa nor born us for outsaid marage. Na God ensef bi di papa wey wi get."
Open Bible reader