Nigerian Pidgin Bible
John 8:28
Den Jisos sey, "Wen una don kari mi put for kros, una go no hu I bi. I nor jos dey du enitin wey I laik, bot I dey always du wetin my Papa tel mi.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Den Jisos sey, "Wen una don kari mi put for kros, una go no hu I bi. I nor jos dey du enitin wey I laik, bot I dey always du wetin my Papa tel mi.
Open Bible reader