Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 5:7

Di man ansa am, "Oga, I nor get enibodi wey go put mi insaid di pool wen di wota dey shake. Enitaim I dey trai to enta di wota, anoda pesin go kwik enta bifor I rish der."

Open Bible reader