Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 5:30

"I nor go fit du enitin wit my own pawa, bot na wetin I dey hear from my Papa, naim I dey yuz tak joj. Eni jojment wey I giv, na tru won, bikos I nor dey du my own tin, bot I onli dey du as my Papa send mi.

Open Bible reader