Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 5:18

Bikos of dis, di Ju oga dem kon dey trai to kil-am, bikos dem sey e dey break di Sabat law and e dey kol God en papa, laik sey en and God na mate.

Open Bible reader