Nigerian Pidgin Bible
John 21:6
E kon tel dem, "Mak una trow una net go di rite side for di kenu and una go kash som fish." Wen dem don trow dia net insaid di riva, dem nor fit draw am komot from di wota, bikos di fish wey dem kash, plenti wel-wel.
Open Bible reader