Nigerian Pidgin Bible
John 21:23
Den di rumor kon dey spread among di brodas and sistas sey, di disaipol nor go die. Bot Jisos nor rili tel Pita sey di oda disaipol nor go die, bot e tok sey, "If I wont sey mak e stay ontil I kom bak, wish won konsan yu insaid?"
Open Bible reader