Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 21:20

Wen Pita turn roun, e kon si Jon, (di disaipol wey Jisos luv wel-wel), dey folo dem. (Dis na di disaipol wey bend en head near Jisos chest wen dem dey chop kon ask am, "Oga, hu bi di pesin wey go sel yu giv yor enemi?")

Open Bible reader