Nigerian Pidgin Bible
John 20:2
Den e run go mit Saimon Pita and Jon kon tel dem, "Sombodi don kari Jisos bodi komot from di grave and wi nor no wer dem put am."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Den e run go mit Saimon Pita and Jon kon tel dem, "Sombodi don kari Jisos bodi komot from di grave and wi nor no wer dem put am."
Open Bible reader