Nigerian Pidgin Bible
John 20:1
For di first day for di wik, wen day neva break wel, Mary Magdalin kon go wer di grave dey. E si sey dem don rimov di stone wey dem tak kova di grave mout.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
For di first day for di wik, wen day neva break wel, Mary Magdalin kon go wer di grave dey. E si sey dem don rimov di stone wey dem tak kova di grave mout.
Open Bible reader