Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 20:19

Dat evenin, for di first day for di wik, en disaipols kon gada togeda. Dem lock di door for di haus wey dem dey, bikos dem dey fear di Ju oga dem. Jisos stand among dem kon sey, "Mak peace dey wit una."

Open Bible reader