Nigerian Pidgin Bible
John 20:18
Den Mary Magdalin go mit di disaipols for wer dem dey kon tel dem, "I don si di Oga!" Den e tel dem wetin Jisos tel am.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Den Mary Magdalin go mit di disaipols for wer dem dey kon tel dem, "I don si di Oga!" Den e tel dem wetin Jisos tel am.
Open Bible reader