Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 19:38

Afta dis taim, Josef wey kom from Arimatia, wey bi Jisos sikrit disaipol, (bikos e dey fear di oda Ju oga dem), kon ask Pilate mak e alow am kari Jisos dead bodi komot for der. Pilate gri for am and e go kari Jisos bodi komot.

Open Bible reader