Nigerian Pidgin Bible
John 19:31
Dis tin hapun for di day wen dem dey priper for di Passova Fist and bikos dem nor wont mak di dead bodi dem stay for kros for Sabat Day, (bikos dat Sabat Day na special won for dem), di Ju oga dem kon tel Pilate mak dem break dia leg, to mak sure sey dem don die, so dat dem go fit bring dia dead bodi kom dan.
Open Bible reader