Nigerian Pidgin Bible
John 19:24
So di sojas tel ish oda sey, "Mak wi nor tear am, bot mak wi gambol to si hu go tak am. Dis tin hapun to show sey, wetin dem rite for God wod na tru sey, "Dem go divide my klot, afta dem don gambol for am".
Open Bible reader