Nigerian Pidgin Bible
John 19:15
Den, dem kon bigin dey shaut, "Kil am trowey! Kil am trowey! Mak yu kil-am!" Pilate kon ask dem, "Una wont mak I nail una king for kros?" Di High Prist dem kon sey, "Di onli king wey wi get na Caesar."
Open Bible reader