Nigerian Pidgin Bible
John 19:12
From dat taim, Pilate kon bigin faind way to fri Jisos, bot di Ju oga dem kon dey shaut, "If yu fri dis man, yu nor bi Caesar frend. Enibodi wey sey en bi king, na Caesar enimi e bi."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
From dat taim, Pilate kon bigin faind way to fri Jisos, bot di Ju oga dem kon dey shaut, "If yu fri dis man, yu nor bi Caesar frend. Enibodi wey sey en bi king, na Caesar enimi e bi."
Open Bible reader