Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 18:25

As Saimon Pita stand for insaid di kompoun dey warm ensef, dem kon ask am, "Yu tu nor bi won of en disaipol?" Pita denai sey, "I nor dey among dem."

Open Bible reader