Nigerian Pidgin Bible
John 16:22
"Na so e bi to una naw, bikos una heart dey heavi, bot I go si una again and for dat taim, una go dey hapi and nobodi go fit tak di hapines from una.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"Na so e bi to una naw, bikos una heart dey heavi, bot I go si una again and for dat taim, una go dey hapi and nobodi go fit tak di hapines from una.
Open Bible reader