Nigerian Pidgin Bible
John 13:26
Jisos ansa, "Na di pesin wey I go giv dis bread afta I don shuk-am insaid di pot." Den e shuk di bread insaid di pot kon gi-am to Judas Iskarot, wey bi Saimon pikin.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Jisos ansa, "Na di pesin wey I go giv dis bread afta I don shuk-am insaid di pot." Den e shuk di bread insaid di pot kon gi-am to Judas Iskarot, wey bi Saimon pikin.
Open Bible reader