Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 13:18

"Wetin I dey tok so nor konsan all of una, bikos I no di pipol wey I shuz. Dis show sey God wod na tru, sey, 'Di pesin wey folo mi chop don turn to my enemi.'

Open Bible reader