Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 13:1

Bifor dem du di Passova Fist, Jisos no sey en taim don rish wen e go komot for dis wold go mit en Papa. Bikos e luv di pipol wey dey di wold, e kon show dem haw en luv for dem strong rish.

Open Bible reader