Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 11:39

Jisos kon sey, "Mak una rimov di stone." Marta wey bi Lazarus sista kon sey, Oga, by dis taim e go don dey smel, bikos e don rish for days wey dem bere am."

Open Bible reader