Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 1:42

Andru kon bring Saimon kom mit Jisos. Wen Jisos si-am, e kon tel am, "Yu bi Saimon, Jon pikin, na Sefas (wey min Pita) pipol go dey kol yu from today go."

Open Bible reader