Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 1:39

Jisos ansa dem, "Mak una kom si-am." So dem go si di place wey e dey stay kon stay wit am dat day. Dat taim na abaut for o' klok for aftanun.

Open Bible reader