Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 1:33

"I nor no am bifor, bot di pesin wey send mi kom baptize wit wota tel mi sey, 'Di pesin wey yu go si God Spirit kom stay on-top en head, na-im go baptize pipol wit Holi Spirit.'

Open Bible reader