Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 1:14

Den di Wod kon shange to pesin and e stay wit us for dis wold. Wi si en glori wey show sey, naim bi di onli pikin wey get koret favor and trut, wey God send kom mit us.

Open Bible reader