Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

James 5:7

My brodas and sistas, mak una get patient til Kraist go kom bak. Tink haw farma dey wait for wetin e plant ontil e grow kon bring fud wey dear and e dey wait wit patient for am, ontil di first and di last rain go fal put.

Open Bible reader