Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

James 5:11

Mak una tink of haw wi dey luk pipol wey get patient sey, God don bless dem. Una don hear of haw Job get patient and haw God bless am lata. God get mesi and E dey sori for pesin wel-wel.

Open Bible reader