Nigerian Pidgin Bible
James 4:11
My brodas and sistas, mak una nor tok bad abaut ish oda. Enibodi wey tok bad or joj en broda or sista for Kraist, e dey tok bad abaut di law and e dey joj di law. Bot if una joj di law, naim bi sey una nor dey obey di law, bot una don bikom di law joj bi dat.
Open Bible reader