Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 58:3
The people ask say, Why we go dey fast if God no dey notice? Why we no go chop if he no pay attention? God tell them say, The truth be say at the same time wey una dey fast, una dey pursue una own interest and oppress una workers.
Open Bible reader