Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 5:8
Una don enter trouble! Una buy plenty house and field to those wey don already get. Soon place no go dey for anybody else to dey live again, and na only una go dey live for the land.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Una don enter trouble! Una buy plenty house and field to those wey don already get. Soon place no go dey for anybody else to dey live again, and na only una go dey live for the land.
Open Bible reader