Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Isaiah 5:7

Israel na the vineyard of the Almighty God; people of Judah na the vine wey he don plant. Him dey expect them to dey do wetin dey good, but instead dem commit murder. Him dey expect them to dey do wetin dey right, but the people wey dey under them dey cry for justice.

Open Bible reader