Nigerian Pidgin Bible
Hebrews 9:5
God angels wey kova di place wer God dey show mesi and forgiv sins, dey on-top dis box. Bot dis nor bi di taim for mi to esplain all dis tins giv una.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
God angels wey kova di place wer God dey show mesi and forgiv sins, dey on-top dis box. Bot dis nor bi di taim for mi to esplain all dis tins giv una.
Open Bible reader