Nigerian Pidgin Bible
Hebrews 9:4
Di gold alta wer dem dey burn insent and di kovenant box wey dem kova wit gold, dey der tu. Di gold jug wey dem put manna, Aaron rod wey grow leaf and di flat stone wey dem rite di law put, dey insaid dis box.
Open Bible reader